Say Yes Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Badman
Shawty got a perfect body
Shawty got man inspired
Your body blazing pass fire
Your love my heart deh require
Require
Mami weh u dancing wey u wyne
You are my desire
Make up on fleek nice attire
You make a bad man go hyper yeah
Can you say yes
You know your body make sense
Make I buy u brand new bracelet
Make I go see your parent
Make everybody deh dere
Will you be mine just say yes
Your white go be stainless
If I dey pray make u say amen
And amen
Kinma nsoso
Nsoso na nsoso
Laleyi sey
Mo ma gbomolo
Emi gan ni oshomo
Mogbomowon
Mogbomowon
Laleyi seh
Mo ma gbomolo
Laleyi seh
Mo majomowon
Mo ma gbomo won
Mo ma gbomo won o
Yeah
Gracias to your parent
Omo lomo yen
O gbemi debe
Owo la ma no
You say yes
Emi owo labi ton mile mile
Anytime you need I will be dere
Na your matter deh make m sleepless
Omo to dun wa jekin debe
Can you say yes
You know your body make sense
Make I buy u brand new bracelet
Make I go see your parent
Make everybody deh dere
Will you be mine just say yes
Your white go be stainless
If I dey pray make u say amen
And Amen
Kinma nsoso
Nsoso na nsoso
Laleyi sey
Mo ma gbomolo
Emi gan ni oshomo
Mogbomowon
Mogbomowon
Laleyi seh
Mo ma gbomolo
Laleyi seh
Mo majomowon
Mo ma gbomo won
Mo ma gbomo won o
Yeah