Domot ft. Berryflex Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Se Bere se Bere
Mana bad man yeh
Hmm ah eda
Na so so madness full this domot
I've to make this money mhen
I have to comot
Kan ma lo rimi tan omo
kin ma lo succumb
Many Don dey do any how
Many Don corrupt
Me I no get energy for this bad vibe
Many many beast
Many basterd
Many many wound
Dem no get money just to plaster
Have to use my 6s
I have to run from dem gangster
My papa Don tell me oh
Many go dull m dem be fake
No follow dem run things oh
Wey go make you regret
Oh father
Bless my soul oh father
Make my bone no go scatter
I need this raba
To fulfill my dream
And comot this domot
Oh father
Bless my soul oh father
Make my bone no go scatter
I need this raba
To fulfill my dream
And comot this domot
So so many wins
I no celebrate
Mo le Kere loju yin
Inside I be heavy weight
I've been praying for my brother
Just to elevate
You know only money
Fit to make me gyrate
If you get your own money
Oh my brother e dey sweet
O ma file poti even carry two shawty
Person wey I call my hommie even snitch on me
Nothing you wan show me wey my eye never see
Early for my domot
I dey pray make blessing no go comot
Nothing sweet pass the check Don drop
alhamdulillah mo shin te no loo o
Oh father
Bless my soul oh father
Make my bone no go scatter
I need this raba
To fulfill my dream
And comot this domot
Oh father
Bless my soul oh father
Make my bone no go scatter
I need this raba
To fulfill my dream
And comot this domot
Na so so madness full this domot
I've to make this money mhen
I have to comot
Kan ma lo rimi tan omo
Kin ma lo succumb
Many Don dey do any how
Many Don corrupt
Me I no get energy for this bad vibe
Many many beast
Many basterd
Many many wound
Dem no get money just to plaster
Have to use my 6s
I have to run from dem gangster