Karolina Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
(Heaven boy on the track)
Ehhhh eh
Ooooh oh (Chii)
Karolina, you carry
Everything for your body
Na you wey I go marry
Make we go to Miami
Your papa get money
My papa no carry
You dey make me go Gaga
Like say na me be Larry
Your motor Ferrari
And you no dey drink garri
I no want anybody
Okwa so so mu na gi
Ngwa nu, Make we go
Anywhere wey u wan go
Na the place wey we dey go
Shey na you carry the dou
Anything she want o (she go get)
Anything she want eh (she go get)
Anybody wey she want o (she go get)
Everything she want o (she go get)
When I tell you say I love you (you no gree)
When I tell you say I want you (you no gree)
When I beg you make I touch you (you no gree)
But everything wey i dey tell you (osi m n'obi)
I say I love you (you no gree)
When I tell you say I want you (you no gree)
When I beg you make I touch you (you no gree)
But everything wey i dey tell you
Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi
Yea eh eh eh, osi m n'obi
Oh oh oh oh, osi m n'obi
Yea eh eh eh, osi m n'obi
Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi
Now we don dey jolly
Everybody happy
Na so e suppose to be
Ama'm na mu na gi ga ebi
Wetin God don join
Mek nobody put body
Cus na thunder wey go strike
Anybody wey go try
Anything she want o (she go get)
Anything she want eh (she go get)
Anybody wey she want o (she go get)
Everything she want o (she go get)
When I tell you say I love you (you no gree)
When I tell you say I want you (you no gree)
When I beg you make I touch you (you no gree)
But everything wey i dey tell you (osi m n'obi)
I say I love you (you no gree)
When I tell you say I want you (you no gree)
When I beg you make I touch you (you no gree)
But everything wey i dey tell you
Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi
Yea eh eh eh, osi m n'obi
Oh oh oh oh, osi m n'obi
Eh eh eh eh, osi m n'obi
Osi m n'obi, osi m n'obi, osi m n'obi
Dis one no be acting nooo (noooooo)
Dis love na everlasting yay (yaaaay)
I say e no be acting noo (noo noo)
Dis love na everlasting (yaaaay)