Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Ewo, ewo, ewo, ewo

(Jaemally make it juicy)

A na-ata love ata? (aah-ah)

A na-ata love ata? (ah-ah)

A na-ata love ata? (aah-ah)

Adighi ata love ata

Okwa isi na m ga abu ọyị gi?

Okwa isi na m ga abu ọyị gi?

Okwa isi na m ga abu ọyị gi?, ey

Now we don't beg for love oh


Money go turn your friend to enemy

And e go turn your enemy to a friend

Watch out for those wey dey smile for your face

Cus most of dis people dem just dey pretend

Money go turn your friend to enemy

And e go turn your enemy to a friend

Watch out for those wey dey smile for your face

Cus most of the same people want make u fail

You tell me say u love me

But u don't love me

You love wetin i get (you love wetin i get)

You like a Mercedes Benz

And u like G-WAG

And you like to dey fly for jet

That's why


We don't beg for love (we don't beg for love o)

Ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh)

We don't beg for love (no we don't beg for love o)

Ikpata ego love go find you come (na love go find u come o)


By the way who need love?

When I need money

Me i need some real friends wey get money

Cus na who go dey there for me

When my own pocket no dey on point?

When the landlord dey knock

Cus u never pay rent (kpo kpo kpo)

Oya tell me who go dey? (oya kpo kpo kpo)

Doctor no agree to treat the patient

Oya tell me who go pay?

You wan buy new car

Your Toyota don spoil

Oya tell me who go dey?

Your sister wan pay school fees but the money no dey

Now Tell me who go pay?

But u talk say


Okwa isi na m ga abu ọyị gi

Okwa isi na m ga abu ọyị gi

Okwa isi na m ga abu ọyị gi, ey

Now we don't beg for love

Okwa isi na m ga abu ọyị gi

Okwa isi na m ga abu ọyị gi

Okwa isi na m ga abu ọyị gi (ewo)

Now we don't beg for love oh


We don't beg for love (we don't beg for love o)

Ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh)

We don't beg for love (no we don't beg for love o)

Ikpata ego love go find you come (na love go find u come o)

We don't beg for love (we don't beg for love o)

Ikpata ego love go find you come (na love go find u come oh)

We don't beg for love (no we don't beg for love o)

Ikpata ego love go find you come (na love go find u come o)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status