Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yeah, yeah, yeah, (eh)

Oooh, oooh

Ibo, ibo, ibo, ibo

Na-na-na-na (eh)

Oooh-oooh


I get dis baby from Canada (Canada)

Omo she so fine

And she get the kind body

Wey go make u gbalaga eh

Omo e shock me like electric

So i said comment tu t'appelle

Je m'appelle OBI Xtra

Nice to meet ya

Your face looks familiar

Even tho say I no know u

Girl you still look familiar

Make i love you from now till nwanne echi

Cover your body like bandage

Make i sing for you like wande

Girl i no go ever give you headache

See whenever u touch me i dey shook

If u show me i go look

Make i read u like a book

Nwa arapukwa na mu o, Iyo o


She say she like my ibo, ibo, ibo (my Igbo language)

Now she say make i teach am biko, biko, biko

She say she like my ibo, ibo, ibo (my Igbo language)

Now she say make i teach am biko, biko, biko


Na wetin my mama teach me

Ka m na asu

But na my own language ka o na anu

She say she wan follow me

Oso m na azu

I no be small baby

Mana okwo m na azu

Na wetin my mama teach me

Ka m na asu

But na my own language ka o na anu

She say she wan follow me

Oso m na azu

I no be small baby

Mana okwo m na azu, Yea


Follow me now or don't follow me later (follow me)

Follow me now or don't follow me later (follow me, follow me)

If you leave me now

Girl you go need me later

U go miss me later

See i wan carry the ice and put for your neck o

Call it a buss down

After quarantine

Me and you go dey chill o

After the lockdown

Ask around na me dey run town (ey yeah)

Ask around na me dey run town (yeah yeah yeah)

I no go let person play with u (no)

I no go let person mess with u

I go cover your body like bandage

I go sing for you like (wande coal)

I go love you from now till nwanne echi

Girl i no go ever give u headache


She say she like my ibo, ibo, ibo (my Igbo language)

Now she say make i teach am biko, biko, biko

She say she like my ibo, ibo, ibo (my Igbo language)

Now she say make i teach am biko, biko, biko


Na wetin my mama teach me

Ka m na asu

But na my own language ka o na anu

She say she wan follow me

Oso m na azu

I no be small baby

Mana okwo m na azu

Na wetin my mama teach me

Ka m na asu

But na my own language ka o na anu

She say she wan follow me

Oso m na azu

I no be small baby

Mana okwo m na azu, Yea


Ibo, ibo, ibo, ibo

Na-na-na-na

Oooh-oooh

Ibo, ibo , ibo , ibo

Na-na-na-na

Oooh-oooh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status