Naira Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2020
Lyrics
Naira naira naira
Naira naira naira mi
I will live my life
Mo ma je igbadun ara mi
Me no vex for money
Make money no vex for me
Owo a pe ka nu ko
Spend me this money
Blow blow blow blow
Everybody wan blow
Make sure sey you hustle
Make you find money
Make my finger chache funmi
Kawon temi ranse si mi
Make money dey touch the ceiling
This money can never finish
Kind money wey owu no fit touch
To buy my baby a brand new Porsche
Make dem know sey no be wash
A couple of billions is not too much
Spend it like sey we win the lotto
The koko na to make this owo
Owo owo owo a pe kanuko
Naira naira naira
Naira naira naira mi
I will live my life
Mo ma je igbadun ara mi
Me no vex for money
Make money no vex for me
Owo a pe ka nu ko
Spend me this money
Naira naira naira
Naira naira naira mi
I will live my life
Mo ma je igbadun ara mi
Me no vex for money
Make money no vex for me
Owo a pe ka nu ko
Spend me this money
Can you can you believe it
Me and my guys are getting rich
This naira sef never reach
Me I no be oloshi
Blessing blessings follow me
Me no send no enemies
Ejo e mabinu mi o
Emi emi laye mi o
I just want To jaiye mi
Money go every where I go
Onye isi Onye ego
You don know as e Dey go
I just want to denge po
I don hustle on the low
Oju eni ma la a ri to
Oju eni ma la ari to oju ani iyonu
Naira naira naira
Naira naira naira mi
I will live my life
Mo ma je igbadun ara mi
Me no vex for money
Make money no vex for me
Owo a pe ka nu ko
Spend me this money
Naira naira naira
Naira naira naira mi
I will live my life
Mo ma je igbadun ara mi
Me no vex for money
Make money no vex for me
Owo a pe ka nu ko
Spend me this money
Oro I hear am I see am
Ellay mapamina
Kinihun republic spray me the money