Pour For This Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Shots on shot let's get drunk for this
Everybody knows I was called for this
How I hustle hard u know I worked for this
Glasses up let us pour for this
Pass me the loud we gats puff for this
I've always known I was born for this
Tho it took me so long now I've got this
Raise your glasses up let us pour for this
Let's make a toast to the bad times and good times
To the times wey dem no gree give us chance
When everybody won use us to dey play pranks
When government no pay our allawee e for instance
When baba alaye stop to dey send pounds
And e be like sey we don lose importance
For the street but we never lose the substance
We go never ever ever lose Importance
Shots on shot let's get drunk for this
Everybody knows I was called for this
How I hustle hard u know I worked for this
Glasses up let us pour for this
Pass me the loud we gats puff for this
I've always known I was born for this
Tho it took me so long now I've got this
Raise your glasses up let us pour for this
Now I don Dey make the ladies dance
Anytime they see me come around
You know I be chilling on my vibe
Dey sey who be this fresh boy wey Dey grind
But when I came into the game I didn't know no shit
Awon to ge ko help mi dem be oloshi
They try to take advantage of a jjjc
But make I no lie some ma people try for me
Even when aronipin dem look down on me
And my family and friends dem give up on me
But me I never ever give up on myself
Because I know sey this hustle na step by step
Na turn by turn I wait for my turn
Why my turn no go come
E no go turn go come
I no know sey everything dey be like this
Na jeje mi ah dey wey I dey catch my trips
Shots on shot let's get drunk for this
Everybody knows I was called for this
How I hustle hard u know I worked for this
Glasses up let us pour for this
Pass me the loud we gats puff for this
I've always known I was born for this
Tho it took me so long but now I've got this
Raise your glasses up let us pour for this
Ladies dance you know
On my vibe
This fine boy wey dey grind
No no shit
Dem be oloshi
Of a jjc