![Respek](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/20/1bf6af2c78a44226ab85f700d84a920d_464_464.jpg)
Respek Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Put respek on my name
Full respek on my name
Put respek on my name
Full respek on my name
Wetin my eye don see for this game
Everything is the same
And I still come again
Full respek on my name
Chasing my dream and my destiny
Shey e fe mo bi hustle yi shey je si mi
Na owu dey bring out the best in me
Tori e anybody o gbodo be si mi
Even when hustle bi stressing me
Everything be like sey life is testing me
Mi o give up instead mo learn lesson ni
Because I get so many people still expecting me
All my fans and my family and my friends dem
I don promise sey I no go disappoint them
Everybody hating on me me no send them
Dem no fit beat us so we blend them
Adiye ti o ku e go still blow
Where the shoe dey pain me you no go fit know
I'm gonna tell you again money is the koko
So ma farabale triple my zero
Put respek on my name
Full respek on my name
Put respek on my name
Full respek on my name
Wetin my eye don see for this game
Everything is the same
And I still come again
Full respek on my name
Go and check my credentials
O da wipe o mo mi sha
Since two thousand and eight I made it official
But industry no wan give me chair
Dey be like who be this young boy from somolu o
Wey dey call himself Jagunmolu o
He come dey sound like oloro o
So I switched up the flow now dey wan know
How a king in the west heading for the north
Og for the game and still fresh off the block
Till I'm six underground and me I still dey burst
I am heading to the top and I'm never gonna stop
Adiye ti o ku e go still blow
Where the shoe dey pain me you no go fit fit know
Im gonna tell you again money is the koko
See me as I dey turn my zero to hero
Put respek on my name
Full respek on my name
Put respek on my name
Full respek on my name
Wetin my eye don see for this game
Everything is the same
And I still come again
Full respek on my name