![MANIFEST ft. Tega Boi Dc](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/31/d294869e5d32458696de07919b7952f2_464_464.jpg)
MANIFEST ft. Tega Boi Dc Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Man dem call me a holigan
No be today I dey chase the bag
And as I dey I no want loosegaurd
Na everyday I dey matt my gaurd
Dem call me a holigan
Hustle for the doe me I no waste no time
Far from home like a prodigal
Mumsy know say I go make her proud
Make Man no Dey fall oh (eyaa)
Man just wan Dey on top oh (topper)
Make the money Dey long oh (longer)
(Ahh ehh)
Many pipo dey struggle (no lie)
And Many pipo dey bubble (ballers)
Make man no Dey flop(Matt gaurd)
(Make the money Dey long oh)
I just want flex
I no like stress
If you get pass me that one no be problem
I go make am
I go manifest
The money long that one no be problem
I no Dey fear cuz Jah Dey here
If e no clear me I no go Dey here
I just want flex I wan manifest
The money long that one no be problem
Ah Ah ah
Brokenness e no funny
So I gat stack up my money
Gats no time for story
Many night way I no sleep
No judge me
You know say nobody way holy
If you no get money you go lonely
Na why me I spark up my Kpoli
Cus the pressure go plenty (eyaa)
When the money Dey many (Mulla)
And fakers go plenty (fakers)
If Dey know say you Dey win (winner)
Brokenness e no funny
Sometimes e dey pain me
E dey do me like konji
I just want flex
I no like stress
If you get pass me that one no be problem
I go make am
I go manifest
The money long that one no be problem
I no Dey fear cuz Jah Dey here
If e no clear me I no go Dey here
I just want flex I wan manifest
The money long that one no be problem
Ah Ah ah
I just want Dey happy
I no talk say I holy
I Dey find my money
Low key low-key low key
I Dey low key and I Dey my lane
I know say one day everything go game
I know say one day the hustle go pay
I know say one day the hustle go pay