M I G Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
M I G - Offixial
...
When you Dey broke , nobody go send
Wahala dey no cash for pocket
Wahala dey ooo cus money no Dey
Everyday the boy just Dey work
And everyday i Dey look up to God
But I still Dey ask ooo
Baba why the delay
People talk say the boy wayward
Steady Dey work as the people Dey talk
Naija too hard but we thank God for Fraud
E gat do scam as e table no turn
Oga no laugh cus this
brokenness no funny
E good make you get money
Cus everyday man gat to hustle to eat
The money is good
The money is necessary
Me I just Dey on my own
I Dey steady Dey work
Cus I no fit beg person
The money is good
The money is necessary
Me I just Dey on my own
I Dey steady Dey work
Cus the thing Dey help person
the thing Dey help person
the thing Dey help person
the thing Dey help person
I Dey on my own
steady Dey grind
as I Dey on my own
Money minded
Hustle oo no Dey mind dem
All I need na grace
All I need na grace
Cus this life na race
Lord make you do am for me
And I no go misbehave
Mama say
You gat to get the Gs
So every night and day
I Dey hustle for BTC
The money is good
The money is necessary
Me I just Dey on my own
I Dey steady Dey work
Cus I no fit beg person
The money is good
The money is necessary
Me I just Dey on my own
I Dey steady Dey work
Cus the thing Dey help person
The money is good
The money is necessary
Me I just Dey on my own
I Dey steady Dey work
Cus I no fit beg person
The money is good
The money is necessary
Me I just Dey on my own
I Dey steady Dey work
Cus the thing Dey help person