Molly Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Molly - Offixial
...
Girl you Dey high me like molly
Baby na you fine pass no be whining
You be like molly you make me happy
Fine girl I no go tire for you loving
Fine girl this your body is tempting
Girl na you fine pass no be whining
You be like molly you make me happy
E don tay way I know say you be Baddie
E don tay way I know say you be baddie
Sexy body like diva
Me I holy and I be sinner
Fine girl this your body na fire
Fine girl tell me what you desire
Baby I no go lie
Na you Dey my mind
Baby na only you
Way Dey make the boy Dey smile
Baby tell me wetin you want
I get love and I get paper
Baby na only you
Way Dey make the boy the smile
Me I no be deceiver
She say fine boys dem be cheater
But she no fit to relax
She still won follow the leader
Me I no be deceiver
She say fine boys dem be cheater
But she no fit to relax
She won follow the leader
Your body na fire
You Dey make me ginger
Girl I go Dey for you girl you too fine girl you fine pass two