PARA BOY Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
If you like you no like
I must blow
I don work so hard and I know
For this street
Nobody go carry you oh
That is why I'm always
On the go
Alone in the street
Haters make una leave me
Everyday and night
I'm just chasing the big dream
Waiting for that big deal
Wey go change my life
Dollar pounds hard currency
Na him dey my mind
Para I dey gan (para boy)
Para me I dey para gan
(Billion dollar boy)
If you ain't talking money
Make you no just near my side
If you ain't talking money make you no just near my side
Para say I dey gan (para boy)
Para me I dey para gan
(Billion dollar boy)
If you ain't talking money
Make you no just near my side
If you ain't talking money make you no just near my side
Sound give me the beat
That I like
Haters them wanna go down
Bounce bounce bounce bounce
Ladies keep shaking their
Butt
I'm in my feelings you can never feel what I feel
I'm in my season you can never see what I see my vision is clear their vision is blur
Shout out to my fans
Wey they show me love eh eh
We elevating and celebrating
All the money me getting
No time no need no calculating
If you like me I like you
On point movement say Thank you
I no fit talk too much
I Dey see Una love thank you
Alone in the street
Haters make una leave me
Everyday and night
I'm just chasing the big dream
Waiting for that big deal
Wey go change my life
Dollar pounds hard currency
Na him dey my mind
Para I dey gan (para boy)
Para me I dey para gan
(Billion dollar boy)
If you ain't talking money
Make you no just near my side
If you ain't talking money make you no just near my side
Para say I dey gan (para boy)
Para me I dey para gan
(Billion dollar boy)
If you ain't talking money
Make you no just near my side
If you ain't talking money make you no just near my side
Sound give me the beat
That I like
Haters them wanna go down
Bounce bounce bounce bounce
Ladies keep shaking their
Butt
I'm tire of so many things
The only thing I'm not tired of is life cos I still have a whole lot of good life ahead of me damn