
BADMAN Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Some of dem are mad some dem are Crazy
Wake up and grind don't be lazy
Haters dem know we gat grace we Ain't pompous but we gat the feeling
We go let them know
Say na badman na him they run the Show
We go let them know
Say haters no fit stop our show
Monkey dey work baboon dey chop
Odogwu dey talk you say wetting They sup?
I give you update you say e no work
How e want work when you they Jonze
I give you smoke you dey feel am?
You know fit moll abi?
If you snooze you lose all na cruise Abeg
I slept in london wake in california
Now girls in lekki demma calling Sonia
What the fuck wetting dey sup?
You give me your girl say you trust Am
She dey my bed I dey knack
She dey feel am as I dey knack am
Damn
Some of dem are mad some dem are Crazy
Wake up and grind don't be lazy
Haters dem know we gat grace we Ain't pompous but we gat the feeling
We go let them know
Say na badman na him they run the Show
We go let them know
Say haters no fit stop our show
Some of them bad them crazy
I tie up my shoe and chase it
Real life shit no faking
I stand gidigba no shaking
Wa ogbeni
Shofe ma beni?
If you price you pay i don't sale on Credit
We go let them know
Say na badman na him they run the Show
We go let them know
Say haters no fit stop our show