
BBL ft. DRAIKZEE & Eaziflow Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Fine girl wey dey wear bum bum
You think say you wise
But the matter don cast
You run go do bbl
Yansh com hard and the thing no Dey clap Oobi
Tell me what's the price
Tell me what's the price
Elo lofi shey idi yen
Elo lofi shey idi yen
Shoma jabo?
Abi na time go tell ?
Precious wagba
Cynthia wagba
Come over make we one conner
Kilofe? dollar
Miracle no dey tire jesus naso miracle Com dey follow precious
Fine body but she no dey gracious
Bbl dey her mind she wan rule lagos
Ehen you wan the men for lagos
Carrot to bath for night na lettuce
Nyash don big she no dey let us
Rest, all the men dey look for Precious
How much be your money for a
One night ?
Press and fuck for a one night
Oriental hotel for one night
Nyash don big 1milli for the whole Night
Tell me what's the price
Tell me what's the price
Elo lofi shey idi yen
Elo lofi shey idi yen
Shoma jabo?
Abi na time go tell ?
Precious wagba
Cynthia wagba
Come over make we one conner
Kilofe? dollar
I'm a humble guy and e one Mopol
But i love girls wey get things to do
No be the one wey they fake that Butty I mean the one wey sabi shake that ass
Cause why u go lie say ur butty they Bounce and na lie
When I touch am e be like wetin go Hard
Ah ah
Fine gal awon nickyminja
And u dey form bad bitch
With your fake e behind
No be by yansh wey big or yansh wey Small
Yansh wey soft wey sabi clap
Yansh wey fresh and wey sabi bounce
Na the yansh I they find
Na the yansh you supposed get
Precious wagba
Cynthia wagba
Come over make we one conner
Kilofe? dollar
Precious wagba
Cynthia wagba
Come over make we one conner
Kilofe? dollar