pain Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I'm all about the money and my front wen I face
Make nobody block my way
Na music wey go katapot me to Paris
Nai I just dey find all day
I no dey worry about the things wey you heard wen them say
Me I just dey on my dey
I no fit fake it I dey keep it real like omah lay
Soso come take my pain away
Only me Nai know how e dey be for my own side
I dey feel my pain I know say e get reason and e get why
Steady pushing no fit give up it's close to my own time
Wen I go shine Walai
E go dey very fine Ajeh
Una no fit see me dey beg
Cover me with your whole net
Wey go make the mosquitos vex (hmmm hmm hmm )
Una no fit see me dey beg
Cover me with your whole net
Wey go make the mosquitos vex
Say they no fit see me chop no fit see me Chop
God dey guide me all time
Kelly dey receive income
I don dey see result you no fit wine me walai oh oh oh
Take away the fear and tension just believe ouu ouu ouu
If no be God tell me how e for be
Only me Nai know how e dey be for my own side (oh oh wo )
I dey feel my pain I know say e get reason and e get why
Steady pushing no fit give up it's close to my own time
Wen I go shine Walai
E go dey very fine
Una no fit see me dey get
Cover me with your whole net
Wey go make the mosquitos vex
Una no fit see me dey get
Cover me with your whole net
Wey go make the mosquitos vex
Say they no fit see me chop no fit see me Chop
God dey guide me all time
Kelly dey receive income
I don dey see result you no fit wine me walai oh oh oh
Take away fear and tension just believe
If no be God tell me how e for be