precious Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
This one no be love o precious
No dey use your Yansh dey Oppress us
Begin my prayer with Jesus
So if you be Pharaoh let us go
I no owe you no offense
Your way no too make sense
Give me love like bros silvee
She no dey gree make I eat one more yeah ah
Or make I kiss her or even make I touch wah
She no dey gree make I chop Kpomo
This one is funny o ah ah
This love is Foreign oh wo wo oh oh oh
If I use her one time she say I go pay
I no fit go house this night na here I won dey o
Why You dey send me first bank
And you dey use Opay
This one is funny o ah
This Love is foreign o
Abeg organize o
I no dey womanize ah
The pattern wey you use e no choke ah
I no dey feel am oh no ah
Maybe if I see you go low
Go down down down
Your full package dey make me go manyaya
Kukere for me like iyanyanya
Nor know why you dey greedy for me oh oh oh
This one no be love o precious
No dey use your Yansh dey Oppress us
Begin my prayer with Jesus wo wo ouu wo
So if you be Pharaoh let us go
I no owe you no offense yeah yeah yeah
Your way no too make sense wo wo ouu wo
Give me love like bros silvee hey yeye
She no dey gree make I eat one moreye yah
Or make I kiss her or even make I touch wa
She no dey gree make I chop Kpomo
This one is funny o ah ah
This love is Foreign oh wowo ouu wo
If I use her one time she say I go pay
I no fit go house this night na here I won dey o
Why You dey send me first bank
And you dey use Opay
This one is funny o and
This Love is foreign o