grateful Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I dey cut my coat according to my size
Making music no fit ever see me fight
not too late for my guy to realize
Only God you get no one else in your life
I no dey like had I know
I no dey like to take loan (hm hm)
I just won get to my goal
Wen I dey suffer shey you nor know
I no dey look person
I no dey look person (hmm hmm)
I no dey use person
no like as them dey do person
I just wan make my vibes so clear
I just won make the listeners blessed
Give you good songs wey you no fit next
If no be God I could've been dead
Water my head make my brain for rest
Wetin eye see my mouth no fit tell
Chasing my dreams with Confidence
If no be be God I could've been dead (oh lad)
Say Father am grateful yah .
Whenever I wake I dey go on my knees
I say that am thankful yah
I see another day another reason to win
Father am grateful yah
Whenever I wake I dey go on my knees
I say that am thankful yah
Gave me so many reasons to make the boy sing
The things I see plenty
The story long and plenty
(Oh oh oh )
The things I see plenty
The story long and plenty
(Ah ah ah )
The things I see plenty
The story long and plenty
(Oh oh oh )
The things I see plenty
The story long and plenty
I just wan make my vibes so clear
I just won make the listeners blessed
Give you good songs wen you no fit next
If no be God I could've been dead
Water my head make my brain for rest
Wetin eyes don see my mouth no fit tell
Chasing my dreams with Confidence
If no be be God I could've been dead (oh lad)
Say Father am grateful yah .
Whenever I wake I dey go on my knees
I say that am thankful yah
I see another day another reason to win
Father am grateful yah
Whenever I wake I dey go on my knees
I say that am thankful yah
Gave me so many reasons to make the boy sing ah