Nobody go save you Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
If you fail
You no fit fail finish eh
If you try
Fi achieve it ehh
It's is one time sitting eh
And you gone in a long way
Issa a boss up rhythm eh
No dey play una child's play
Make you find your rhythm
As life no finish
And fight till it's bomaye
Albert Einstein
No be say e too get sense
Na the fact say him just dey do him thing
Stupid thing
Dem dey won call it
But you know your dream
You dey chase that thing
Fi no come real quick
Me no apologetic
And I can't stay low
For thing I dey chase
I no dey fit dey low
Na this music thing
Done carry me go
Nobody nobody eh
Nobody Gon save you
Nobody nobody eh
Nobody Gon save you
Oya ride for yourself eh
Dey down for yourself eh
Motivate eh yourself eh
Dey down for yourself
Nobody nobody eh
Nobody Gon save you
Nobody nobody eh
Nobody Gon save you
Oya ride for yourself eh
Dey down for yourself eh
Motivate eh yourself eh
Dey down for yourself
For the pinnacle and height
Me I won reach
Passi e the Eiffel tower for the Paris
I got signs on my palm
That am born rich
E go only take God work and no sleep
And you ^
All the people wey dey listen to ^
Paulprodigy
Me and you ^
And all things we could do `
Nobody nobody eh
Nobody Gon save you
Nobody nobody eh
Nobody Gon save you
Oya ride for yourself
Dey down for yourself eh
Motivate eh yourself eh
Dey down for yourself
Nobody nobody eh
Nobody Gon save you
Nobody nobody eh
Nobody Gon save you
Oya ride for yourself eh
Dey down for yourself eh
Motivate eh yourself eh
Dey down for yourself