Love over hate (feat. Soligan maga) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
All we need is love
I don't wanna be no instrument for evil
I just only wanna be up for love x2
For love for love for love
For love for love for love
Choose love over hate
Choose love over hate
You don see actor
Without boss
You don see good
Wey no get bad
You don see good fruit
Without the bad
You don see future
Without the past
relationship
Of good and bad
Life is hard
And so is life
Times are rough
But so we smile
God and man
But my fate is mine
Cross my heart
But na love I choose
No let them make profit
Na let them make you hate
Na dem dey make
Balance equation
The hate has been
Go get some love
Kiss and hugs
Kiss on mama
Call that your brother
Hello my bro
Call that your sis
Tell her you love her
Go get your loved ones
I don't want to be no instrument for evil
I just only want to be up for love x2
For love for love for love
Choose love over hate x2
For love for love for love
Choose love over hate x2
Go get your love up
Find out you love more
How we take reach like this
How we take kill cow
How we take come beef
Bury the hatchet now
Before she cry and grief
Because her pikin been carry the street
Put for him head
What could it be
If we choose
love over hate
How do you feel
When you choose
Love over hate
Them my coz
could have never been late
People sow pain
And reap more pain
Every love lost
Can be found again
And no love one
Was given in vain
find some love
And spread your wings
pain Nia dey bring pain
Pain
Pain Nia dey bring heartache
Ache
Then she go cry again
Again
Again
Is a circle of pain
Give some love
and break that chain
Chain chain
Is a pain game
No love given
Na blame game
Apologies
no dey
Make you weak
Na counting scores
Nia Dey make you bleed
Put more love
As your emphasis
I don't want to be no instrument for evil
I just only want to be up for love x2
For love for love for love
Choose love over hate x2
For love for love for love
Choose love over hate x2