Alright Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
With all the troubles
We've been dealing
We gon be alright
And when the morning
Comes with yawa
Sure just put up fight
God no fit give us
Wetin Wey We no fit handle
I no fit come up short
no be shatta bandle
We gon be aight
Normally we go dey alright
Dey alright
Take your time
My broski
Sure We gon be alright
With all the troubles
We've been dealing
We gon be alright
And when the morning
Comes with yawa
Sure just put up fight
God no fit give us
Wetin Wey We no fit handle
I no fit come up short
no be shatta bandle
Sure
We gon be aight
We gon be alright
We gon be alright
We gon be alright
Trouble dey sleep
Yanga go wake am
Pressure too real
Pressure to kill
Enough to break man
But we gon alright
From the early mormor into the ojuju night
O lord
I found myself
In the corner of a dark cold world
O lord
But me I won denge pose
Inside the valley
of the shadow
Of the bad man dem
Na Only jah Nia know
Say we gon be alright
With all the troubles
We've been dealing
We gon be alright
And when the morning
Comes with yawa
Sure just put up fight
God no fit give us
Wetin Wey We no fit handle
I no fit come up short
no be shatta bandle
We gon be aight
Normally we go dey alright
Dey alright
Take your time
My broski
Sure We gon be alright
With all the troubles
We've been dealing
We gon be alright
And when the morning
Comes with yawa
Sure just put up fight
God no fit give us
Wetin Wey We no fit handle
I no fit come up short
no be shatta bandle
Sure
We gon be aight
We gon be alright
We gon be alright
We gon be alright