![My Way II (Bonus)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/18/3aec2d5336da4774977d11918448394c_464_464.jpg)
My Way II (Bonus) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
This is justmadness
Clexy dey here so now, what the hell you looking for?
Like a fountain oh, say me never run dry
And a mountain oh, Yeah me aiming so high
All my niggas oh dem go never run down
Say the victory sure, me no ever shut down
My guy don't be sober, storm would be over
Things gon' be better, so you don't bother
All my papers oh, say me I wan pass
Cause I don dey pray, omo me I don fast
Yeh yeh
Oluwa change my story
I no wan hustle con dey beg oh
Oh oh oh oh yeh yeh
The ghetto and the street no friendly
Nor funny at all again
Baba God open my way
My way, My way My way
My way, My way My way
My way, My way My way
My way, My way My way
Man don dey age oh
Times don dey change
From Ugh oh
Yeh yeh
Nobody Nobody
Nobody cares how hard you work oh
Until you show result oh yeah
How many How many
How many dey wey he no get oh
E for get sense oh
Oluwa change my story
I no wan hustle con dey beg oh
Oh oh oh oh yeh yeh
The ghetto and the street no friendly
Baba God open my way
My way, My way My way
My way, My way My way
My way, My way My way
My way, My way My way
My way, My way My way
My way, My way My way
My way, My way My way
My way, My way My way