Busy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Clexy dey here so now, what the hell you looking for?
I've been running my race, na the paper I dey chase
Many things a man face, fit to make a man crase
Oh no, but now wetin I go do? I commot from school, enter the hood
Omo, wetin i go do? Say na wetin i go do?
Wetin dey sup, my baby dey call omo, no money for sub
Mama dey pray, make money come, oh no
Adrenaline inna my gene, and there is something inside of me telling me
Boy you gotta chase your dreams
If I dey busy, no vex for me
E no easy, I dey find this money
If I dey busy oh oh yeah no vex for me
E no easy, I dey find this money
Sometimes man dey dey depressed
And I don't know what to do
I don't know what to do right now oh oh oh
Cause e no easy to be a man
And me I no sit down wait for manna
That's why man dey work all night
Say man nor dey sleep for night
Wetin man do man?
Wey go make man wan dey hate man
Wey go make man underrate man
Wetin man do man?
Wetin man do man ?
Say na wetin man do man?
Man go kill a man because of woman
Con dey belike say all of us no be human
Wetin man do man? wetin man do man? ah ah
If I dey busy, no vex for me
E no easy, I dey find this money
If I dey busy oh oh yeah no vex for me
E no easy, I dey find this money
Yeah yeah
I dey find this money
I dey find this money
I dey find this money