Who's The One Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
But this life eh
If you no make am, no evidence say you try your best oh
You go, you go dey explain taya
You go explain, explain, explain, explain because no evidence
Me and Kelson, when we dey buy CDs
For my Popsi, Mercedes
Rest well Old Soldier, you can't see me now
E dey pain me ahhh
But I remember you say my son
Hold on to God, never forget
Where you come from
Cause nobody knows how water enter coconut
Make dem play my song from South enter West, East and North
Who's the one
Ask Who's the one
Who's the one
Wey do the song
Who's the one
Ask Who's the one
Who's the one
Wey create the sound
All the way from PH
With EPK
Straight to UGH
Enter ABK
Me and Dahbenz
Create this single
Single and Searching
Searching for money
Cause I no dey for do pass my neighbor
Small generator
Do the work
No too dey talk
When e drop
How many K Dolls fit make person babe
Nor wan gree focus again
Who's the one
Ask Who's the one
Who's the one
Wey do the song
Who's the one
Ask Who's the one
Who's the one
Wey create the sound
Oh my Kareliam
Family
Teestah
This is justmadness
Benz on the mix
I know dey for do pass my neighbor
Small generator