
NO LIMIT Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Loke
Loke loke mo fe fo
Loke loke mofe fohun
Loke loke mofe fohun
No obstacle fit hold me Down
Driving Through my ups and down
Dem wan pull me i no fit fall down
Where i dey go
E dey up oo
Never to lose my focus
Your yansh no fit to cajole us
Loke
Loke loke mo fe fo
Loke loke mofe fohun
Loke loke mofe fohun
Eee oo
As i dey go with my day oo
No want akoshibero
I wan De make my gain oo
Dem say owner of canoe
When e wan ride hin canoe
Water e go use for road
No be him go pour am for road
Na y i de push de go
To up up where i dey go
Cos the source that create life
E don de set up all the road
Many times, i don reason many times
Reason wey dey far this life
Reason wey burst medulla
Only thing i wanna reason
Is how to go up
Make money de come
Make i de go up
Make i no jabo
I no go give up
Loke
Loke loke mo fe fo
Loke loke mofe fohun
Loke loke mofe fohun
Eee oo
As i dey go with my day oo
No want akoshibero
I wan De make my gain oo
Dem say owner of canoe
When e wan ride hin canoe
Water e go use for road
No be him go pour am for road
Na y i de push de go
To up up where i dey go
Cos the source that create life
E don de set up all the road