Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

All time mon try to make this money Big

I've been working all time mi o de Shey ibi

Facing my book join am

Cos for here na plan B

Na music i dey do

Say for you too


Lasu i dey oo

Reading for certificate

Working school no dey pay oo

Sheybi naija we dey oo

School wey go pay

Na for who e go pay

Na why we no dey play oo

Life for naija na crase oo


Won sope omo ashabi say na dullard

Emi ti mo korin gba dollar

Book wey me read na just eye opener

No limit this one na just teaser

Omo ashabi say na dullard

Emi ti mo korin gba dollar

Book wey me read na just eye opener

No limit this one na just teaser


Lasu i dey oo

Reading for certificate

Working school no dey pay oo

Sheybi naija we dey oo

School wey go pay

Na for who e go pay

Na why we no dey play oo

Life for naija na crase oo


Oro agba wey say ori lo mo olola.

No say way wey go bring me dollar

Say make i dull am

Na song i sabi sing

Ona kan o woja

All these efforts ati gbogbo ere

Sheybi kati prosper


Lasu i dey oo

Reading for certificate

Working school no dey pay oo

Sheybi naija we dey oo

School wey go pay

Na for who e go pay

Na y we no dey play oo

Life for naija na crase oo


Won sope omo ashabi say na dullard

Emi ti mo korin gba dollar

Book wey me read na just eye opener

No limit this one na just teaser

Omo ashabi say na dullard

Emi ti mo korin gba dollar

Book wey me read na just eye opener

No limit this one na just teaser


Lasu i dey oo

Reading for certificate

Working school no dey pay oo

Sheybi naija we dey oo

School wey go pay

Na for who e go pay

Na why we no dey play oo

Life for naija na crase oo


Omo Alhaji gba dollar

Aigbe gba dollar

Mide media gba dollar

Bandle gba dollar

Lasuites gba dollar

Dimeji gba dollar

Boi Jay o gba dollar

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status