
No Condition Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
In all my time wey me i spend am for Lasu
Oju mi ri gan no be new thing for us
Born a worldstar no mean say make i No hustle
I dey lowkey no mean say money dey boku
As i Turn Big man
Why e de worry una (ko le to)
When i de face am
Why e no worry una (oro aye)
Dem no see when i de face shege
Money come lowa de
When I dey battle Poverty
You no ask me the source
Now the money don dey dey oo
You dey find how e take happen
Look here better bere owo
Emi ko ni ma ko lowo
Iwa eda ni kojomiloju
Naso human being je
Emi ko ni ma ko lowo
Iwa eda ni kojomiloju
Naso human being je
No condition is permanent
I go like this to be known
Say i de down today no mean say
I no fit rise tomorrow
Person wey ride okada
Tomorrow e fit get camaro
Eda oma laropin
This life e get as e be
No condition is permanent
I go like this to be known
Say i de down today no mean say
I no fit rise tomorrow
Person wey ride okada
Tomorrow e fit get camaro
Eda oma laropin
This life e get as e be
When I dey battle Poverty
You no ask me the source
Now the money don dey dey oo
You dey find how e take happen
Look here better bere owo
Emi ko ni ma ko lowo
Iwa eda ni kojomiloju
Naso human being je
Emi ko ni ma ko lowo
Iwa eda ni kojomiloju
Naso human being je
No condition is permanent
I go like this to be known
Say i de down today no mean say
I no fit rise tomorrow
Person wey ride okada
Tomorrow e fit get camaro
Eda oma laropin
This life e get as e be