Zero love Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
I was in Enugu na amu fashion design
New Haven to be precise I was working 9 to 5
I never be father but as first son I gat provide
If you see wetin my eyes don see you must be wise
They say i no dey talk i tell my story to a mic
Nobody gat your back or else you get money for hand
Aliko no be my papa but still I go survive
And the truth of life be say to be Oga you must to serve
Givers no dey lack give me the pin to your account
Everybody na Judah you just have to name your price
Say the good die young
Ya Melu mua gi adikwa bad
Ana ko money na my circle ngbuness is not allowed
Buru matter baby Bia nga pia gi delete
IBuru matter money Bia iga bukwa my G
Make 247 Peni na chukwa his dream
Na ime that my dream money bu my chic
If love is a journey mua arigo my Tfare
My advice to all lovers Tiye your seatbelt
If love is good for you odiro mma for mua
Abukwa m a street boy ejina love bia