Afro Jiggy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
For this life eh
If you no make am no evidence say you try your best oh
Beat that
Yo peni
Sit down relax and make I just dey tell you how the story go
Remember I was trying to get my songs on the radio
I made it you heard it remember say I tell you oh
I know all of the G wey dey pray I fall like Jericho
Holy Ghost fire burn all my enemies
Give me foresight to know my friends from my frenemies
If I put hand for wetin no concern me e go finish me
I just filled my cup to the brim and it's not Hennessy wah wah wah
Why them dey jealous me
Because I know this life wey me I dey live
I no dey jealousy
Hmmm hmm hmm hmm hmm hm
I must be somebody
If them like make them talk all the wi wo wi
Wetin go be go be
Tell me why them dey jealous me
Jealous me I'm way too big
Way too big and I no fit sleep
For the industry
Girls with cola body oh
Tell me why them dey jealous me
Jealous me I'm way too big
Way too big and I no fit sleep
For the industry
People dey tell me make I no dey follow bad company
I don try good but na the bad good for me
Hater no dey come my side come dey show energy
I get kele wey her back go fit to kill person
I know my fire go dey burn like everyday
Winning is my turn I'm the heavyweight
Make them no go shenk my daily bread
Oh wah wah wah wah wah wah wah
Jealous me jealous me I'm way too big
Way too big and I no fit sleep
For the industry
Girls with cola body oh
Tell me why them dey jealous me
Jealous me I'm way too big
Way too big and I no fit sleep
For the industry
Make I dey tell you no man go fit dey send you
When you die then go drink when them cement you
No be lie wey me dey tell you
Make I dey tell you they go come as friend but them go whine you
Kasala go burst them no go find you
Make you live your life nothing concern you just dey chase value hmm hm
Jealous me jealous me I'm way too big
Way too big and I no fit sleep
For the industry
Tell me why them dey jealous me
Jealous me I'm way too big
Way too big and I no fit sleep for the industry
What do they want to do
As I don get the money oh
Tension everywhere we go
Girls with cola body oh
What do they want to do
As I don get the money oh oh
Tension everywhere we go
Girls with cola body oh
Nameless is the one