Mad feelings Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I know some of the guys way dey die for you
I dey see am for their eyes when dem smile for you
Girl na mad feelings I dey catch for you
Trip to the bank I put cash on you
I like your craze and your attitude
I was down on my ass but I still ride for you
A lot of people said you was bad but I didn't mind
You hurt a lot of guys I guess is my turn
Perfect that's your place in the whole room
You're not my type but still I chose you
Step into my zone let me know you better
I'm not a man of love but I care forever
I know that
Me I'm not your type
You got like hundred guys
Fifty say them love you and get I love you back that's right
You done told a hundred lies
Get down bebe
Them say no be love say na my turn oh
I dey sick any day you na my drug
Any club wey you dey me I go ball
And if I need Hennessy shey you go pour
Come be my bebe lady
Girl let me ride you crazy
Come make I take you places that I know you've never been before
I no do I no do I dey fall
Make we do how we do they go talk
Nwa gwa mu ife ina eche nu
I dey here I go listen
Yeah yeah
Just like your parents I dey for you
I know some of the guys way dey die for you
I dey see am for their eyes when dem smile for you
Girl na mad feelings I dey catch for you
Trip to the bank I put cash on you
I like your craze and your attitude
I was down on my ass but I still ride for you
A lot of people said you was bad but I didn't mind
You hurt a lot of guys I guess is my turn
Them say no be love say na my turn oh
I dey sick any day you na my drug
Any club wey you dey me I go ball
And if I need Hennessy shey you go pour
You be my dictator
Sweet Igbo boy I no fake am
Take you to London Ibiza
Woah woah woah woah
Run back can you go low
It's best when we ride slow
Sorry I bring girls to the room
I did wrong cuz dey got nothing on you
We love each other I know but you love me better