![Usain Bolt](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/06/a6b92feeb1f04ba193359377f953ea08_464_464.jpg)
Usain Bolt Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Them say my music Dey help them reason
Give them vibe I Dey give them lyrics
Every time every gaddem season
Nobi jazz but na base on believe
Me never accept defeat
All my life i dey grind on repeat
So when you see me winning
No Dey vex don't be hating on me
Running running like usain bolt
On a daily I'm on the road
Go hard or you gahs go home
No come use your own to spoil my own
Running running like usain bolt
On a daily I'm on the road
Go hard or you gahs go home
No come use your own to spoil my own
Them don Dey feel my rhythm
Sebi them say we no sabi sing
I say ask and it shall be giving
Share full giver me no Dey stingy
Now i got many looking for me
Many fans steady praying for me
But wetin my eyes done see
Mouth no fit talk am finish
Person weh Dey silent nobi mumu
Him Dey calculate
I Dey close to God but I get my juju
Wetin I face daily fit to kill you
As I Dey my lane make you dey your lane
No go cross my lane cos I get craze
Running running like usain bolt
On a daily I'm on the road
Go hard or you gahs go home
No come use your own spoil my own
Running running like usain bolt
On a daily I'm on the road
Go hard or you gahs go home
No come use your own spoil my own