
Nfana Ibagha HDV Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2014
Lyrics
[ti:NFANA IBAGHA]
Rewind select update
Eyan ojb
E get as e be
Understand na common sense
Sey na only baba god get real power
Power power power
And as e get as e be
I dey mind my business
That’s why
That’s why I never give another man yawa
Oh oh oh
Ma wo be ooo
Oh oh oh
Ma wo be ooo
I wake up in the morning and I stretch up my feet
Say a thank you prayer then I brush up my teeth
This time I take a shower and I bought something to eat
Put on office cloth and I stepped out into the street
Into the street with some pop up beat
Later to the club to make the people feel the heat
Make I no dey sleep and I’m proud about it
Making sure all my mistakes I no delete
I mind my own business and I don’t give a shit
So I tell my mind I go have time to dey read
Gat to thank the lord I’m standing on my feet
Oh praise the lord he give me power to defeat
He no give me stone instead of to give me meat
I try to palm it and I try to forget it
Everybody know I’m too legit to quit
Everybody know that I’m physically fit
People dem know that I’m peaceful and cool
But some people take me for a fool
Nfana ibagha
I never give another man yawa o
See the reason why I say nfana ibagha oh
Mehn I gat my conscious by my side
Forget this nfana ibagha
No matter what they do I want to make dollar
Nfana ibagha
Who god has blessed no man can curse
Oh oh oh
Ma wo be ooo
Oh oh oh
Ma wo be ooo
Today is the best day of the rest of my life
Gat to be strong gat to be ready for the strive
And know some people will say some day I will pluck out an eye
And some people will say I might never find a wife
But I do my thing my way my brother no be fight
Sometimes I might be wrong
Sometimes I might be right
But I keep my head straight and wait for my own time
Wetin dem dey see na eviction wey dey boil
****
*** no matter what dey my mind
Cos africa that ah back me at night
I dey hide my ** dey never let me inside
But on top of that they still dey feel my people **
I promise sey I go use my magic to dey shine the light
I no go ever dey form
I paint my mind I go paint am black and white
Just because I finish from street school
Some people take me for a fool
Nfana ibagha
I never give another man yawa o
See the reason why I say nfana ibagha oh
Mehn I gat my conscious by my side
Forget this nfana ibagha
No matter what they do I want to make dollar
Nfana ibagha
Who god has blessed no man can curse
Oh oh oh
Ma wo be ooo
Oh oh oh
Ma wo be ooo
E get as e be
Understand na common sense
Sey na only baba god get real power
Power power power
And as e get as e be
I dey mind my business
That’s why
That’s why I never give another man yawa
Oh oh oh
Ma wo be ooo
Oh oh oh
Ma wo be ooo