
Bad Man, Bad Girl ft. Becca Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2012
Lyrics
Yeah haha
2Baba dey here so haha
Lovey Becca haha
My only Dj Dj Dj Dj Dj
And you are my bad man,bad man,bad man,bad man,bad man
Hmm you give me fever
I will be yours forever
Hmm you are my baby
Forever be your lady
Them say, them say,them say you’re running
You still my one and only
Them girl, them girl,them girl say them bee
I know say you be daddy
I don’t know why (I don’t know why)
You still dey cry (still dey cry)
I don’t care what dem people dem say (I don’t care)
I don’t know y (don’t cry)
You still dey cry (don’t cry)
There is nothing wey I no fit go do for you
My ony dj dj dj dj dj dj
And you are my bad man bad man bad man bad ma
You are my bad girl bad girl bad girl bad girl
And you are my bad girl bad girl bad girl ahhhh
See na dem know but I like you like that ehhh
Na the hugging of transformer be that ehhhh
Girl you are like my fire and you take me higher
My one desire, we continue to dey fire
I don’t know why (I don’t know why)
You still dey cry (still dey cry)
I don’t care what dem people dem say (I don’t care)
I don’t know y (don’t cry)
You still dey cry (don’t cry)
There is nothing wey I no fit go do for you
You are on my mind baby
Your love dey make me kolo ohhh
You are always on my mind my baby
Your love dey make me kolo ohhhh kolo ohhh
Uh do mi ye mi de
Uh do mi ye mi dey
A lo most to ba tua ba tua
A lo most to ba tua ba tua
You are my bad girl bad girl bad girl
You are my bad man bad man bad man
You are my bad girl bad girl bad girl
You are my bad man bad man bad man ehh
I don’t know why (uh do mi ye mi dey, ye mi dey)
You still dey cry (uh do mi ye mi dey, ye mi dey)
I don’t care what dem people dem say
I don’t know why (uh do mi ye mi dey, ye mi dey)
You still dey cry (uh do mi ye mi dey, ye mi dey)
There is nothing wey I no fit do for you
I don’t know why (na dem know)
You still dey cry (I say na dem know ohhh)
I don’t care what the people dem say (I dont care)
I don’t know why (na dem know)
You still dey cry (I say na dem know ohhh)
There is nothing I no fit do for you ohh
I don’t know why (I don’t care)
I don’t care what they say
I don’t care what dem people dey say ehhh
I don’t know why (I don’t know why)
You still dey cry
There is nothing wey I no fit do for you
Nothing nothing nothing nothing nothing