Better Yet Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Sometimes I dey wonder
E no fit dey be like this forever
Cos the grass on this side is not greener
You know as e be for the street now
Sugbon ayaminja because nobody was born a winner
It costs a lot to get the mula
And person wey get dem dey beef am
Even if e neva set
My God make e never red
Don't fuck with my mental health
From good to the better best ehn,ehn
Even if e neva set
My God make e never red
Don't fuck with my mental health
From good to the better best
So I say jah jehova
Your boy wan dey go far
Never see me go down
Mumsy is getting older
Jah jehova
Your boy wan dey go far
Never see me go down
Mumsy is getting older
Sometimes I dey wonder
E no fit dey be like this forever
Cos the grass on this side is not greener
You know as e be for the street now
Sugbon ayaminja because nobody was born a winner
It costs a lot to get the mula
And person wey get dem dey beef am
Even if e neva set
My God make e never red
Don't fuck with my mental health
From good to the better best ehn,ehn
Even if e neva set
My God make e never red
Don't fuck with my mental health
From good to the better best
Cos e never better yet
To make am na the main target
Make dem hear am for the Internet
Cos na who make am na him dey perfect
If you no get, you go sit down there
Dem try but my God pass dem
Answer me before past ten
Cos i wan ball with my nigga's dem cos i wan ball with my nigga's dem
Sometimes I dey wonder
E no fit dey be like this forever
Cos the grass on this side is not greener
You know as e be for the street now
Sugbon ayaminja because nobody was born a winner
It costs a lot to get the mula
And person wey get dem dey beef am
Even if e neva set
My God make e never red
Don't fuck with my mental health
From good to the better best ehn,ehn
Even if e neva set
My God make e never red
Don't fuck with my mental health
From good to the better best
Awon nigga je oju mi sha
Won je oju mi sha
Won tun man fi mi pa
Ki omo inu mi ma fimi pa
Ko ma fi mi pa
Nitori e gan ni mo fi ja
Ti moba lowo ma shey testimony
Ma shey testimony, mo de ma gbe wonrin
Steady income owo daily money
Gbowo daily money, ki olohun bami shey amin si ki olohun bami shey amin si