Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Bruv it's love and light Charis

So I wish you all the best paddi

Why I put it all on hundred

Living life with no regrets

Gone are the days of fears

Now I don suit myself

My Gbedu dey on check

Make nobody try contest


So I chose my way

When the time comes dem go hear my name

Boy go still strive no matter the pain

Sun go still shine no matter the rain

Ah ah eyyy

And I no dey do play

Everywhere soon dem go play my tape

Sold my sleeps yeah no more Holiday

City boys here we up all the way


We pray against misplaced priorities

Cause this life e geti policies

Dem don talk many things

And I don hear plenty gists

Na gods grace e dey cover me

Days wey I no see nobody

E dey for me

Normally normally normally


Bruh it's love and light Charis

So I wish you all the best paddi

Why I put it all on hundred

Living life with no regrets

Gone are the days of fears

Now I don suit myself

My Gbedu dey on check

Make nobody try contest


I no dey let dem get to me

I'm a fucking legend can't you see

What will be is meant to be

I take no shit and fuc

Been a long way and I can't stop

Told my weakness it's time up

Bad energy make e comot

Making music whenever I'm bored

Get the money zero refund

Till the morning we dey vibe on

Gbemidebe jeka gazor

Fire dowwwnn baby succumb


Bruh it's love and light Charis

So I wish you all the best paddi

Why I put it all on hundred

Living life with no regrets

Gone are the days of fears

Now I don suit myself

My Gbedu dey on check

Make nobody try contest

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status