![Talk](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/22/b698d563a83349cbba0d45aae9e9eec8_464_464.png)
Talk Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2019
Lyrics
Talk - Falz
...
Intro
Anything I talk make u talk am again
Hey, hey talk am again (x2)
Brother mudi shout finish we no see am for court
Hey hey we no see am for court
Election don de come dem go need your support
Hey,hey dem go need your support
Since wey ur sisi burts ehn, we no see u for club
Hey, hey we no see u for club
And u get legit work oo, na wetin u talk
Hey, hey na wetin u talk
Na u talk am oo(talk am oo)
No be me talk am oo(talk am ok)X4
4 year tenure 3 ye holiday ?
Hey hey 3 year holiday
Our senator don de fight kung fu again?(hooooo yaaaaaaah)
Shey dem neva tire, dem wan continue the race?
Hey hey dem wan contin the race
We buy your tori but u no give us change
Hey hey u no give us change
Na u talk am oo(talk am oo)
No be me talk am oo(talk am oo)X4
Anything I talk make u talk am again
Hey hey talk am again(X2)
Month don end oga pay salary
Hey hey oga pay salary
In 2019 nineteen eight al are we?
Hey hey Nineteen al are we
Instead make u work u de find alhaji
Hey hey u de find alhaji
U com turn your body to cash and carry
Hey hey cash and carry
Na u talk am oo(talk am oo)
No be me takk am oo(talk am oo)
3 private jet u say u buy am for church
Hey hey u say u buy an for church
Buh your congregation no de follow fly am of course ?
Hey hey fly am of course
Why your people still dey carry carry eye for someone
Hey hey carry eye for someone
Shey i no be person coz no be your tribe i come from?
Hey hey no be your tribe i come from
Small man thief for market we seg fore for him body
Big man thief money we de hail am like dummy
We de suffer
We dey smile
We dey fear to talk
My people no get to chop
My people no get work
These days we no know if authority dey for office
Coz the yawa wey we see, no be security wey u promise
And the cup e don full
We don tire for all this rubbish
All these foolishness
Na me talk am oo