![Johnny](https://source.boomplaymusic.com/group2/M03/AC/E4/rBEeNFw1zeuAfwLjAAHErB-D_bY872.jpg)
Johnny Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2019
Lyrics
[ti:Johnny]
Johnny - Falz
...
Everybody say yea yea
Ah Johnny just drop
Na person shoot am down
Johnny wey dey Innocent
Johnny wey dey new in town
They kill am for Jos
For no just cause
Nobody fit comot for house
They no born us
Johnny no get priviledge
But Johnny want more
E wan go study
Johnny say e wan be doctor
Im family die for the same flaws
same flaws wey im blood pop
why we no fit be one bros
Why you wasting all the blood for
Shey na religion
Abii culture
Abii politician wey dey sponsor
wetin be the thing wey dey cause war
wey you no stop to dey draw blood
who do you need to show me the Machete
What is the point of the gunshot bros
Johnny just drop
(Johnny just drop)
Johnny just drop
Ah
Come
Ah
Johnny come
Johnny go
Johnny just complete im youth service
Passing out tomorrow
Say the guys dem do party
For the place
where the guys dey meet usually
One or two drinks to relax
No be say dem too shack
Time don go
Night don show
Make dem come go house
Who stand for road
Make I horn oh
Na im po-po shout
Park there
Where your particulars and where
Do you think that you are going like this
Nu wo ye ale
Elu kpa le ma gbe
baba she lo ju nu ema kpe
una don run
go chop life
oya give me my share
Before them talk one
e say shut up
Small boy
who dash you liver
talk more I go cock gun
small time e don pull trigger
ah
E don kill am oh
we are gonna have a short break
Everybody say yea yea
yea yea
Johnny just drop
Na po-po shoot am down
This motherfucking trigger happy nigga
just cause unnecessary sorrow for im family shaa
ALl because them no oblige you when you ask for cash
No fucking press
No weapons
Just him and his guys in his car
You have the guts to tell me
You accidentally discharge
Mad man
Waka
You be bloody bastard
you waste a life
and you try to tell me
That you sorry after
Trying times and dark days
just becoming darkerIts still the same sad story
Just another chapter
Johnny for Bornu
Johnny kpai for Plateau
Some blame it on religion
Some dey fight for ma lu
Johnny drop for Lagos
Cause a foolish man overdo
Johnny continue to drop
e yan me lo o ma kun
e yan me lo o ma kun
e yan me lo o ma kun