![Amen](https://source.boomplaymusic.com/group2/M03/AC/E4/rBEeNFw1zeuAfwLjAAHErB-D_bY872.jpg)
Amen Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2019
Lyrics
Amen - Falz
...
Through Jesus Christ our Lord (Amen)
Amen
Amen
Amen
Shout the loudest Halleluya
In the Name of Jesus
Amen
Halleluya somebody
waka waka waka waka waka waka waka
Pull up in a Rolls Royce Ghost
My bodyguard armed
oga don’t come close
I get bread
milk e dey my condo
But I dey feed five thousand with only one loaf
My dope dey flow
Oluwa gba control
My goal is to make sure you give christ your soul
If you don’t put your offering and tithe in the bowl
Blessing on your life go slow
Pastor pastor
I don dey find for you
my people Dem go deyyyy
Yea
Na so dem talk
we chop
we got im room to the core
If you drop all you got
Its impossible to be poor
Put your hands in your purse
Give everything to the church
And I promise you
The lord will come knocking on your door
Its funny when you say
am moving like an unbeliver
its ironic you tell me
To be my brothers keeper
take our offering
Set up Uni
And your church member
Can’t even afford the school fee
wakawaka wakawaka waka waka
Yea
So the taste of that holy communion is too sweet
Be like say you don forget the thing wey you talk for pulpit
every body and their mama still dey take your bullshit
If my sermon worry you
E mean say the shoe fit
Mo ka ti li dali pope
mo *** *** bishop
I know some kind drug wey dem call religion
I dey pray to God
i hope I make it to His kingdom
But the man of God is busy making me millions
Oh ohh
I just dey do kpa kpa kpa kpa
I know some fanatics go talk
“yeah its more than likely”
person wey I fight for
Go turn around to fight me
You tell your doctor you enjoy the headache
Kill the messenger throway the message
Find suitor
Sweet talk
Na im be the template
Church plenty pass school
For inside my estate
You sell hope
You sell faith
You sell dreams to get paid
Na congregation money
But dem no go see percentage
…inside the church
having succeeded in driving away the pastor
Some of the members spoke
on what could have caused the shame
He raises funds in the church
and keep the money in his purse
without giving to the church authorities
What this one has done
is to destabilize the church
to destroy this church
Somebody shout halleluyah
wakawaka wakawaka waka waka
When I started the offering
Eh A thousand dollars
Then they said
If you dont got
if you don’t got cash
then we got ATM machines
I don’t understand that logic
I don’t understand that way of thinking
I don’t understand that to be what religion is