Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2022

Lyrics

Man ah superstar

No matter the challenge, man go still conquer

People tell me say i look like two baba

But the thing be say me i wan grow dada

Like Kendrick lamar

you dey hear me now

Tweener be the man dem go hear me now

loud in my lungs i don't need to shout

Shout out to ones wey dey show me love

Man ah superstar

No matter the challenge man go still conquer

People tell me say i look like two baba

But the thing be say me i wan grow dada


Steady on me grind man ah heading to the top

God by my side man ah never gonna flop

Shout out to the people wey dey give me support

Shout out to the people wey dey feel my song

Me i no be chais, me i no dey concur

Bad man every where dey steady conjure

My soul goes hard so e no go puncture

My soul goes hard so e no go punture


Man ah superstar

No matter the challenge, man go still conquer

People tell me say i look like two baba

But the thing be say me i wan grow dada

Like Kendrick lamar

you dey hear me now

Tweener be the man dem go hear me now

Loud in my lungs i don't need to shout

Shout out to ones wey dey show me love


Suns down

Good life, star man

Nuh need fi rush now

Holy water pon me head

Mi need fi wash down

So ah Push it to da limit

Good vybes never stall for a minute

Go extra hard for the Digit

This another vibe

Wen me drop dey Feel it

Hmm

Spread ma wings and floss

Keep the energy its A one and

Truss

Bwoi ah pheonix

Man ah Rise from da dust

Been through a lot you know dat

Shining issa must

Start life toast


Man ah superstar

No matter the challenge, man go still conquer

People tell me say i look like two baba

But the thing be say me i wan grow dada

Like Kendrick lamar

you dey hear me now

Tweener be the man dem go hear me now

Loud in my lungs i don't need to shout

Shout out to ones wey dey show me love

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status