
Good Show Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
I dey for car popo dey come My brother i hide my phone
Double check my pockets to make sure say i no con hold igbo
i no get money so me i know say me i no fit afford to jones
As a bayelsa boy wey i be sharp sharp i chook my phone for yansh
Crase dey like ijaw boy
Shout out to olamide you sef know dat one
See the searching no be chise oga do small small no dey touch my prick
If you talk anyhow, you chop slap
Bad boy think say i no know you
You don search their motor Yes this one no hold- leave am make e dey go
I don go reach house, i don do plug walk
Time to chill and relax
On a Friday night small money dey my hand so make i flex
one barney wey i know wey get big yansh and perky breast
I put calls through agirlie lap my crib
And She say yes
I do very well with girls wey dey ask me shey make i roll one for you
Same reason i never get lucky with girls wey dey come to show me true love
If you don't smoke now, well I don't vibe now and really that's bad of me now
I don loose my morals hope I don't loose my mind while i fuck this hoes
Mehn i always stay on my toes
Keep my family close
Have my thoughts in an opened mind but I gotta still watch them close
Tweener be the man on froze
Don't really rock no rollies
Live my life alone
Don't really mean i'm lonely
Danladi Tweener na Mallam
Shout aut my gayen arewa
Me i go burn like ah lantern
Sudy and focus attention
Me I don't do no low
Me i'll be up and above
Tweener the man you should you know
Always gone put up a good show
Olosho wey i fuck last week get mind dey call me dey ask for 2k
If life is a movie then guess what ah ain't really got time for replays
Hmm that shii was good lemme just have another taste
Lord come to my rescue my dick arguing with my head.
Am singing amazing grace
Pray I don't loose my way
Put myself in place.
Me with the book and pen we've being fucking for so long now
Holy trinity yeah we having a threesome feel so good
Shout out my bros wey dey hustle everyday hustle go pay
Show love to the hustle hustle like a bitch she crave attention
Ah ain't fucking with puzzles straight to the point my girl do you wanna fuck
Ah no get time to dey jump around this one no be papangolo
No dey do like tolo tolo
Lemme see you take off that polo.
Fucking with hoes who digging for gold
Roll up and burn up and smoking a blunt
This is my life I've been living it cold
What ever the challenge I'm facing it bold
Watch how my demons they getting control
Over my body my spirit and soul
Danladi Tweener na Mallam
Shout aut my gayen arewa
Me i go burn like ah lantern
Sudy and focus attention
Me I don't do no low
Me i'll be up and above
Tweener the man you should you know
Always gone put up a good show