
Agirlie Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Agirlie
Agirlie what you capping to them
The picture
The picture that you painting for them
If i look am
I con be like the devil for there
But no wam
I still dey try avoid problem eh
Remember the days
Girlie you go dey ell me say you never go away
But your body tell me different cuz your body eh
Looking like a prize wey every man go wan take
Just to make you stay mi affi sacrifice alot
Wen i con dey reason am the matter go dey pain
So me follow hustle me no choose to please u eh
Abeg i no wan drama, make you no dey bother me
No be say na fight, but agirlie gimme space
Remember those days when you steady gimme face
Now i don buckle up and tie my shoe lace
Na now you dey my front and you want dey shake waist
Come on commot here joor
Commot here joor
You no go commot here joor
Commot here joor
I say na commot here joor
Commot here joor
Agirlie commot here joor
Joor joor joor
Oya come here jo or
You know I like you jo or
No dey do like that jo or
Agirlie yah fi be my love
Shout out to agirlies wey dey steady give me vibes
Girlies wey dey fertile, girlies wey dey full of life
Girlie like ah lioness she keeping up her pride
Shawty Good on the wheels come take me for a ride
Tweener be the man
Me no put on no disguise
Me i keep it real
Me i look into your eyes
Baby you dey hot
Omo let me be your ice
I go be the pot
Ereama you be the rice
Wetin con dey sup
Shawtyy no dey do me fine
Wetin con dey sup
Shawtyy no dey give me time
If i say i love you
She say bobo you dey whine
Bobo no be time
Oya bobo gimme time
No be say na fight but agirlie gimme space
Remember those days when you steady gimme face
Now i don buckle up and tie my shoe lace
Na now you dey my front and you want dey shake waist
Come on commot here jor
Commot here joor
You no go commot here joor
Commot here joor
I say na commot here joor
Commot here joor
Agirlie commot here joor
Joor joor joor
Oya come here jo or
You know I like you jo or
No dey do like that jo or
Agirlie yah fi be my love