
Small Crime
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Anytime wey dem commit
Dem go talk say na small crime
Dem make the people live in conflict, still call am small crime
20/10/20 them take so many lives
Omo na small crime
(Na small crime)
Na yawa yawa dey my country
Na yawa yawa dey my country
Na yawa yawa dey my country
Wahala no Dey finish
Hashtag snake swallow money
see lyrics >>Similar Songs
More from M'zaah
Listen to M'zaah Small Crime MP3 song. Small Crime song from album Balance & Equality is released in 2022. The duration of song is 00:04:12. The song is sung by M'zaah.
Related Tags: Small Crime, Small Crime song, Small Crime MP3 song, Small Crime MP3, download Small Crime song, Small Crime song, Balance & Equality Small Crime song, Small Crime song by M'zaah, Small Crime song download, download Small Crime MP3 song