Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2022

Lyrics

Anytime wey dem commit

Dem go talk say na small crime

Dem make the people live in conflict, still call am small crime

20/10/20 them take so many lives

Omo na small crime

(Na small crime)

Na yawa yawa dey my country

Na yawa yawa dey my country

Na yawa yawa dey my country

Wahala no Dey finish


Hashtag snake swallow money

Shout out to the family

Every day for the bush meat, but one day for the enemy

Things Dey happen for my country e no funny

Our government value nobody

(Nobody)

If we speak up them go call for the guns

Them ah all above the law

I sleep with the thoughts of the cops coming to knock on my door

My country people normalize eating off another man job

(Another man job)


Anytime wey dem commit

Dem go talk say na small crime

Dem Make the people live in conflict still call am small crime

20/10/20 them take so many lives

Omo na small crime

(Na small crime)

Na yawa yawa dey my country

Na yawa yawa dey my country

Na yawa yawa dey my country

Wahala no Dey finish


The only palliative wen reach us na the ones we thief

And no body fit talk wetin we dey see

The only palliative wen reach us na the ones we thief

And no body fit talk wetin we dey see

Brothers and sisters em dying e no bother them

Them nah dey find solutions to our problem

How em go care if dem fit forget the anthem

Brothers and sisters em dying e no bother them

Them nah dey find solutions to our problem

How em go care if dem fit forget the anthem


Anytime wey dem commit

Dem go talk say na small crime

Dem Make the people live in conflict still call am small crime

20/10/20 them take so many lives

Omo na small crime

(Na small crime)

Na yawa yawa dey my country

Na yawa yawa dey my country

Na yawa yawa dey my country

Wahala no Dey finish

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status