
Nobody Else
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Nobody Else - Pato XL
...
For you, girl my heart be longing,only you wey de make my heart be throbbing,
Hold me tight up till the morning say na you be the one my heart be calling
I just wanna have a good time with you…nobody else o baby just us two….
We could pick a time and place baby...wetin we go do e no concern dem…
And no matter what say i go de for u
tell them other niggies make dem stay off you
Ride a million miles just to get to you o cos how you make me feel girl i can't tell o
Nobody else...nobody else,nobody else nobody just us two….
Nobody else...nobody else,nobody else...nobody baby but you
see lyrics >>Similar Songs
Listen to Pato XL Nobody Else MP3 song. Nobody Else song from album Nobody Else is released in 2022. The duration of song is 00:04:09. The song is sung by Pato XL.
Related Tags: Nobody Else, Nobody Else song, Nobody Else MP3 song, Nobody Else MP3, download Nobody Else song, Nobody Else song, Nobody Else Nobody Else song, Nobody Else song by Pato XL, Nobody Else song download, download Nobody Else MP3 song
Comments (1)
New Comments(1)
Slaussonboy
Big ups my gee....mad jam