Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2022

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Nobody Else - Pato XL

...

For you, girl my heart be longing,only you wey de make my heart be throbbing,

Hold me tight up till the morning say na you be the one my heart be calling


I just wanna have a good time with you…nobody else o baby just us two….

We could pick a time and place baby...wetin we go do e no concern dem…

And no matter what say i go de for u

tell them other niggies make dem stay off you

Ride a million miles just to get to you o cos how you make me feel girl i can't tell o

Nobody else...nobody else,nobody else nobody just us two…. 

Nobody else...nobody else,nobody else...nobody baby but you

Nobody else...nobody else,nobody else nobody just us two…. 

Nobody else...nobody else,nobody else...nobody baby but you

Why do i feel this way anytime when you come around me...yeah

It is true what they say...them other niggas know i  can't do without you,but i

just wanna have a good time with you

Make you feel good dis one no be cock and bull 

I promise i will never ever hurt you

My rhythm n my blues you're my fury and my muse.. damn

I wanna pick a time and place so we can vibe

I wanna be with you wanna see more of your smile 

If e hard for me na u i de run back to

and I know them other big gees be chyking you

but how you turn em down, I'm steady liking you

Money good o but money no be everything

the kinda of love i get for you my girl i can't explain now anything u want i go borrow buy 10

I just wanna have a good time with you…nobody else o baby just us two….

We could pick a time and  place baby...wetin we go do e no concern dem…

And no matter what say ah go de for u

tell them other niggies make dem stay off you

Ride a million miles just to get to you o cos how you make me feel girl i can't tell o

Nobody else...nobody else,nobody else nobody just us two…. 

Nobody else...nobody else,nobody else...nobody baby but you

Nobody else...nobody else,nobody else nobody just us two…. 

Nobody else...nobody else,nobody else...nobody baby but you

My baby on my mind everyday…

na she de gimme joy man each and every way... 

and even when I'm always tryna make this daily bread  I'm still focused, i no de contradict the feelings with the muller

my baby fine wine baba God na em brew am

They don't understand how i feel when I'm around her

Ain't no body who know how i feel when we hold hands, that feeling i get,e get as e de do me for chest

whenever you text, the thing de burst my head e de make sometimes i no de know myself

And Sometimes i de wonder if na kayamata spell abi u put am inside food gimme i come taste

I go carry your matter like sign post for my head

for ur sake baby girl i go freestyle all my exes

i promise to give you nothing less than my best

if u like i go  tattoo your name on top my chest

Eeeh.. nobody else…

Nobody else..

Nobody nobody else..

Come close come close yeeh ooo...yeyeye yaaya

Nobody else...nobody else,nobody else nobody just us two…. 

Nobody else...nobody else,nobody else...nobody baby but you

Nobody else...nobody else,nobody else nobody just us two…. 

Nobody else...nobody else,nobody else...nobody baby but you

For you, girl my heart be longing,only you wey de make my heart be throbbing.

Hold me tight up till the morning say na you be the one my heart be calling 

For you, girl my heart be longing,only you wey de make my heart be throbbing.

Hold me tight up till the morning say na you be the one my heart be calling

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status