No Competition
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2025
Lyrics
Na My happiness concern me person him thing nor concern me na money Dey ginger me na God Dey cover me make nobody bother me ooo I no come life too suffer motaka motakaaaaa we just want too shayee lale Friday bring my Hennessy ooo where my sexy lady ooo make dem come ready ooo we no get time for wahala make nobody paraaa no time for competition we nor Dey for school oooo this guy too mumu oooo tobabe nii koloku ooo Ashishi Ashishi Ashishi *
Oh My sister wetin Dey ginger you na money oh my brother wetin sweet pass honey no do me corny oooo do me wayooo your matter Don Dey Cast oooo Dem Dey call me Pato Enhii Tobabe Nii Koloku ooo I nor get time for wahala make nobody paraaaa no time for competition cause we no Dey for school oooo this guy too mumu oooo tobabe nhii kolo ku ooo Ashishi Ashishi Ashishi
Similar Songs
More from Pato
Listen to Pato No Competition MP3 song. No Competition song from album All That Matters is released in 2025. The duration of song is 00:02:37. The song is sung by Pato.
Related Tags: No Competition, No Competition song, No Competition MP3 song, No Competition MP3, download No Competition song, No Competition song, All That Matters No Competition song, No Competition song by Pato, No Competition song download, download No Competition MP3 song