John Bosco
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
This is a story on John Bosco
Johnny was a big baller yunno
Oga wey dey ball pass Cristiano
Dripping Louis V from head to toe
Johhny wey dey high pass Falsetto
Always on cloud nine no tomorow
Oga was a smooth criminal yh o
Making the money illegal
Nobody spend like John Bosco
Everywhere for street na commando
Make una clear road for John idan gan gan
Na why we dey call am goat agbomolo
see lyrics >>Similar Songs
More from Gvbriel
Listen to Gvbriel John Bosco MP3 song. John Bosco song from album Champagne Problems is released in 2024. The duration of song is 00:02:43. The song is sung by Gvbriel.
Related Tags: John Bosco, John Bosco song, John Bosco MP3 song, John Bosco MP3, download John Bosco song, John Bosco song, Champagne Problems John Bosco song, John Bosco song by Gvbriel, John Bosco song download, download John Bosco MP3 song