![My Race](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/22/ac7a278a80074a4cbc54efbd8bcb4440H3000W3000_464_464.jpg)
My Race
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hello Aunty
Hold your phone well
Na Ojuelegba you dey
If dem jagba no talk say you enter one motor o
Na Kpalasa me I dey use o
You hear?
I dey run my race
Lowkey I dey find my pay
My gee I no dey pass my lane
Shout out to my gees wey been dey for me
One day, we go reach Yankee
see lyrics >>Similar Songs
More from Czah The Dream
Listen to Czah The Dream My Race MP3 song. My Race song from album My Race is released in 2024. The duration of song is 00:02:57. The song is sung by Czah The Dream.
Related Tags: My Race, My Race song, My Race MP3 song, My Race MP3, download My Race song, My Race song, My Race My Race song, My Race song by Czah The Dream, My Race song download, download My Race MP3 song