![Play My Mixtape](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/22/4b00349156744fe6ac0594fcd2691d19H3000W3000_464_464.jpg)
Play My Mixtape
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
E go better e go better which day
Roll one and play my mixtape
Another dollar to be made new day
Pray to God make he give us new pay
God help us show us love everyday
Many things I dey think I no fit say
Comot for my matter omo ope na closed case
If e no be money matter I no show face
Na who get money get policy
The law is below person wey get money
Some dey bomb some dey wait for person
see lyrics >>Similar Songs
More from Czah The Dream
Listen to Czah The Dream Play My Mixtape MP3 song. Play My Mixtape song from album Na Czah Dey Cho (NCDC) is released in 2024. The duration of song is 00:02:02. The song is sung by Czah The Dream.
Related Tags: Play My Mixtape, Play My Mixtape song, Play My Mixtape MP3 song, Play My Mixtape MP3, download Play My Mixtape song, Play My Mixtape song, Na Czah Dey Cho (NCDC) Play My Mixtape song, Play My Mixtape song by Czah The Dream, Play My Mixtape song download, download Play My Mixtape MP3 song