On God
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Sapa no good for my body
Brokenness no good for my system
Eyes wey don see something
How I wan dey pretend
I know very soon e go soon set
But Rytna I dey face something
Me I dey face something
Make una try biko biko help the boy
Show me love cos I dey on God
I no fit to dey cap o
Say money no dey for my pocket
Me I no send them fuck them
see lyrics >>Similar Songs
More from Yhung Micky
Listen to Yhung Micky On God MP3 song. On God song from album On God is released in 2024. The duration of song is 00:01:54. The song is sung by Yhung Micky.
Related Tags: On God, On God song, On God MP3 song, On God MP3, download On God song, On God song, On God On God song, On God song by Yhung Micky, On God song download, download On God MP3 song