- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
This life nor Dey do pass your sef
Na who get money Dey order casket
If e nor Dey sip your Martel
Who nor fit buy Igbo go smoke cigarette
Wait make I play you caset, of my guy and one girl
Love over money nor Dey sup for this earth
Me I Dey find money I ain't chasing no girl
I get before nor be poverty
Nothing I hate reach poverty
Cos man wey nor get money na none living thing
Godforbid I rebuke poverty
see lyrics >>
Similar Songs
More from Scrypture JME
Listen to Scrypture JME This Life MP3 song. This Life song from album Book Of Scrypture is released in 2024. The duration of song is 00:02:35. The song is sung by Scrypture JME.
Related Tags: This Life, This Life song, This Life MP3 song, This Life MP3, download This Life song, This Life song, Book Of Scrypture This Life song, This Life song by Scrypture JME, This Life song download, download This Life MP3 song